About & Social

my real Adsence display

Wednesday, 20 September 2017

Home > S > Simi > Joromi Lyrics

Home > S > Simi > Joromi Lyrics

Joromi Joromi
I want you to love me
Joromi baby
Joromi Joro
Kilode Joro
Why you no dey see me ah (joromi)
I give you green light tire (joromi Joro)
(Joromi)
(Joromi)

[Hook]
So Joro baby take my number
(Take my number)
You know you can call me later
(Call me later)
Me I want to be you lover
(Be your lover)
On baby, call me later
(Call me later)

[Verse 2]
Faloabi bosi bi o
Talk to your friend o
Joromi baby o (joromi Joro)
You talk sey he like me
(Kilode Joro)
I dey give you signal (joromi)
Shey you no dey see me ah (joromi)
I give you green light tire (joromi Joro)
Omo kilon bubble o (joromi)
Ko ma lo fumble o (joro mi)
I go shoot my shot e o Joro

[Hook]
So Joro baby take my number
(Take my number)
You know you can call me later
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)
Oh baby no be crime
Make pesin love you aye
Love you baby aye
Yes I love you baby oh
Oh baby tell my why
(Tell me why)
You dey take your time
Just call be baby
Joro baby take my number o
(Take my number)
Maybe you can call me later
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)
gangan?
(Take my number)
I dey wait for you since early mon mon
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)


read more
Kiode? Kilode o? »
Why you no dey call me »
Kilode baby? »
I dey give you signal (joromi) »
Omo kilon bubble o »
Make you no dey fumble o »
I go shoot my shot e o Joro »
Shebi iwo lo so fun mi »
Ah abi iro lo n pa gan »
Baby mi o »
Ki lon shele »

Home > S > Simi > Joromi Lyrics

No comments:

Post a Comment

studad AdSense